30 So Moses komot from where Fero dey kon go pray
So Moses komot from Fero front kon go pray to Oga God.
Moses and Aaron kon waka leave Fero. Den Moses pray to God make E remove di frog wey E send kon meet Fero.
and Oga God do as Moses ask. E remove all di fly from Fero, en savants and en pipol.
So Moses waka leave Fero kon go inside di town stresh en two hand go heaven as e dey pray and di tonda, di ice-blok and di rain kon stop to fall.
So make una konfess una sin to each oda. Make una pray for each oda, so dat God go heal una. Di prayer wey pesin wey good for God eye take all en mind pray, dey work well-well.