24 God do as E tok and fly wey dem nor fit kount kon full Fero, en savants and Egypt pipol house and many tins spoil, bikos of di fly dem.
Wen God tok, fly kon enter Egypt and worm kon full evriwhere.
E send many fly kon attack dem and many frog skata dia land.
Egypt pipol gada di frog and dem nor fit kount am, den evriwhere kon dey smell for di land.
If yu nor gri let dem go, I go send plenty fly kom meet yu, yor savants, yor pipol and for inside una house. All Egypt pipol house and di groun go full with fly.
I go divide my pipol from yor pipol. Dis sign go happen tumoro.” ’ ”
Di frog go trobol yu, yor pipol and all yor savants for dis land.” ’ ”