6 So Moses and Aaron do as God kommand dem.
Bikos yu don obey mi, evribody go get blessing, bikos I go bless yor shidren-shidren.’ ”
So Noah do as God kommand am.
God sey make wi obey and keep yor kommand well-well.
kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.
Moses si di work kon know sey dem do am, just as God kommand, so e kon bless dem.
Dis na wetin Moses do akordin to evritin wey God kommand am.
Wen Moses and Aaron go meet Fero, dem do as God kommand dem. Aaron trow di stik for groun for where Fero and en savants dey and e shange to snake.
Yu go tell am all di tins wey I tell yu and yor broda Aaron go tell Fero sey e must free Israel pipol.
Moses and Aaron do as Oga God kommand dem. Aaron use di rod wey dey en hand take nak River Nile for where Fero and en savants dey and di river turn to blood.
If una do wetin I tok, I go love una, just as I dey obey wetin my Papa tok and E love mi.
Una go bi my friend if una do wetin I tok.