24 All Egypt pipol bigin dig groun near River Nile, so dat dem go si wota drink, bikos dem nor fit drink di wota wey dey di river.
Di fish dem for inside di river go die; di river go dey smell and di pipol wey dey Egypt nor go fit drink from di wota again.”
So Fero go inside en house back. E nor even allow wetin happen worry en mind.
Naw, seven days don pass wen God turn River Nile to blood.