Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 7:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di fish dem for inside di river go die; di river go dey smell and di pipol wey dey Egypt nor go fit drink from di wota again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 7:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen all di fish dem inside di river don die, di river kon dey smell and Egypt pipol nor fit drink from di wota again.


All Egypt pipol bigin dig groun near River Nile, so dat dem go si wota drink, bikos dem nor fit drink di wota wey dey di river.


Di place where di river dey flow from go dey smell and all di rivers go dry.


but na for one full mont. Una go chop am until meat go kom out from una nose kon make una dey sick, bikos una rijet God wey dey among una kon dey komplain sey, ‘Wi nor for komot from Egypt o-o.’ ”


Di pipol tok against God and Moses sey, “Why Yu take us komot from Egypt make wi for die for dis wildaness wey bread or wota nor dey and wi don taya for dis yeye food.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ