28 Wen God tok to Moses for Egypt,
Na dem bi di men wey tok to Fero, so dat dem go fit take Israel pipol komot from Egypt.
E tell am, “Na mi bi di Oga, yor God. All di tins wey I dey tell yu since, make yu go tell Fero wey dey rule Egypt.”