Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 6:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Naw, Eleazar wey bi Aaron pikin marry one among Putiel dota and e born Finehas for Eleazar. Na all dis pipol kon bi Levi tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 6:25
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and na Abishua wey Finehas born bi Bukki papa. Eleazar wey bi Aaron pikin, na-im bi Finehas papa.


Levi pipol wey dem kount akordin to dia family na: from Gershon pipol, Kohat pipol and Merari pipol.


So Moses send dem go war and na Finehas wey Eleazar di priest born bi dia leader. Na dis Finehas dey kare for di holy tins and di trumpet wey dem take dey give sign.


Israel pipol send Finehas, wey bi Eleazar di priest son go Gilead go meet Reuben and Gad pipol plus half of Manasseh tribe.


Eleazar wey bi Aaron pikin kon die too and dem beri am for Gibeah for di hill kountry for Efraim, where en pikin Finehas for get land.


and na Finehas, wey bi Eleazar pikin and Aaron grand-pikin, bi di priest wey dey kare for am). Den Israel pipol ask God again, “Make wi go fight against awa rilative for Benjamin tribe or not?” God ansa. “Make una go! Tumoro, I go give dem to una.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ