Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 6:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Merari shidren na Mahli and Mushi. Na dis pipol kon bi Levi family akordin to dia rekord.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 6:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Merari sons na: Mahli and Mushi. Mahli sons na: Eleazar and Kish.


Mushi born three sons: Mahli, Eda and Jerimot.


Mahli and Mushi from Merari family. Beno from Jaazaya family.


Dis na Levi sons akordin to dia names: Gershon, Kohat and Merari.


Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi. All dis na Levi pipol akordin to dia family.


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ