Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 6:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But Moses ansa, “If Israel pipol nor gri listin to mi, den how Fero go kon take listin to mi, since I nor dey fit tok well?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 6:12
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Moses tell God, “Na who I bi to go meet Fero or to karry Israel pipol komot from Egypt?”


But Moses ansa God, “If I go meet Israel pipol kon tell dem, ‘Na una grand-grand papa God send mi kom meet una.’ Den dem ask mi, ‘Wetin bi en name?’ Na wetin I go ansa dem?”


Moses ansa again, “Na wetin I go do if dem nor bilive or listin to mi, but kon dey sey, ‘God nor appear to yu’?”


Den Moses tell God, “My Oga God, Yu know sey I nor sabi tok well since dem born mi kon rish naw wey Yu dey tok to mi, yor savant.”


God kon kommand Moses and Aaron about Israel pipol and E sey make dem tell Fero wey bi king for Egypt sey make e free Israel pipol from en land.


But Moses ansa, “Since I nor fit tok well, how Fero go take listin to mi?”


Moses tell Israel pipol dis tins, but dem nor listin to am, bikos of dia sofa.


I kon sey, “My own don finish, bikos evry word wey dey komot from my mout, na sin full am and I dey stay with pipol wey all dia words na sin and naw, I don use my eyes si Oga God wey bi di king wey get pawa.”


So I ansa, “My Oga God, I nor sabi tok well and I still yong too.”


So I ansa, “If I go warn and tok to dem, na who go gri listin? Dia ear block, so dem nor go hear mi, bikos God word dey make dem vex well-well and dem nor like am at-all.


I go ponish Egypt, Judah, Edom, Ammon, Moab and di pipol for desert wey kut dia hair short for di temple. Even for Israel, nobody wey dem sekonsaiz, keep my kovenant for en heart.”


kon make mi turn against and give dem as slave to dia enemies. But wen una shidren-shidren honbol demsef and dem pay for dia sins and sturbones,


“Si how una sturbon! Just as una grand-grand papa dem bi, na so una still bi too, bikos una don make una heart strong to disobey God!


Di Oga una God go sekonsaiz una and una shidren heart by ensef, so dat una go love am with all una heart and soul, den una go get betta life.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ