10 Den God tell Moses,
“Make yu go tell Fero wey bi Egypt king sey e must free Israel pipol from en land.”
Moses tell Israel pipol dis tins, but dem nor listin to am, bikos of dia sofa.