Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 5:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 “Make una stop to give di pipol wetin dem take dey make block. But make only dem go find kon make block.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 5:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den dem tell each oda sey, “Make wi do stone kon bake dem make dem for strong well-well.” So dem do strong stone wey dem go take build.


Yes, wi get plenty food for yor kamel and wi get room for strenjas.”


For dat di same day, Fero kon kommand di slave oga dem sey,


And una go force dem make plenty block, just as dem dey do before. Na bikos dem nor get enough work naim make dem dey kom ask mi sey, ‘Make yu let us go sakrifice give awa God.’


even doh sey wi get evritin wey wi wont. Wi get food for awa donkey, plenty bread and wine for awasef.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ