Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 5:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Israel pipol wey dem take make oga ova dia own pipol kon know sey dem don enter trobol as di king sey, “Una must make di block rish as una bin dey do am.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 5:19
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So make una go back go work. Dem nor go give una dry stik again and una must still make di block rish as una dey do am before!”


Afta dem leave Fero, dem kon go meet Moses and Aaron wey bin dey wait for dem kon


And una go force dem make plenty block, just as dem dey do before. Na bikos dem nor get enough work naim make dem dey kom ask mi sey, ‘Make yu let us go sakrifice give awa God.’


Den I tink of all di wiked tins wey dey happen for dis world. I si pipol wey dem dey opress, dey kry and nobody dey to help dem. Nobody dey to save dem from doz pawaful men wey dey opress dem.


Nor sopraiz wen dem dey opress poor pipol or as bad judgement dey kover good judgement. Dis na bikos, di lowa ofisas must do wetin dia senior ofisas orda dem to do.


God go judge en pipol and E go shange en plan about en savant; wen E si sey dia pawa don vanish and nobody remain again, weda na slave or free pesin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ