Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 5:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Israel pipol wey dem take do oga ova dia own pipol kry go meet Fero kon sey, “Why yu dey sofa yor savants like dis?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 5:15
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even di pesin wey dey prison before, dey rest, bikos nobody dey opress am for der.


So dem kon dey sofa and ponish Israel pipol. Na Israel pipol build Pitom and Rameses as di place wey Fero go dey keep tins put.


Fero pipol kon bigin beat Israel pipol wey dem take do oga ova dia own pipol, den dem ask dem, “Why una nor komplete una work yestiday and today, just as una dey do before?”


Dem nor gri give us, yor savants dry stik, instead dem dey beat and tell us sey make wi make plenty block, even doh na dem dey wrong.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ