Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 5:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Fero pipol kon bigin beat Israel pipol wey dem take do oga ova dia own pipol, den dem ask dem, “Why una nor komplete una work yestiday and today, just as una dey do before?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 5:14
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Egypt pipol make life taya Israel pipol with di kind hard work wey dem dey do with mortar, stones and all di work for di field.


Di slave oga still dey force and tell dem, “Una must finish evriday work, just as e bi wen wi dey give una dry stik take work!”


Israel pipol wey dem take do oga ova dia own pipol kry go meet Fero kon sey, “Why yu dey sofa yor savants like dis?


For dat di same day, Fero kon kommand di slave oga dem sey,


Oga God wey get pawa tell en pipol for Zion, “Make una nor fear Assyria pipol; even doh dem dey opress una as Egypt pipol bin do una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ