Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 “Make yu take di anointin oil, anoint di Tabanako and all di tins wey dey inside kon santify dem with all en tins and dem go dey holy.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:9
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu love wetin dey rite kon hate wiked tins. So Oga wey bi yor God don anoint yu as E pour en oil for yor head kon make yu high pass any oda pesin.


E make di holy anointin oil and di incense wey get good smell, just like pesin wey sabi make perfume, dey do.


di bronze altar and en frame; en poles and all wetin follow am; di basin with en stand;


Yu go put di kourtyard round am kon put di curtain for di kourtyard gate.


God Spirit go dey with am. E go gi-am di Spirit wey dey give wisdom; di Spirit wey dey give knowledge and di Spirit wey dey give good undastandin. E go still gi-am di Spirit wey dey give pawa and di Spirit wey go make am rule well. E go gi-am di Spirit wey go make am fear God and do wetin E wont.


God wey dey mighty, en Spirit dey on mi, bikos E don anoint mi to prish good news give poor pipol; heal doz wey dia heart break; announce make dem release doz wey bi slave and free doz wey dey for prison.


I put one angel wey pipol dey fear, make e guide yu. Yu dey stay for my mountin wey dey holy and dey waka for stones wey dey inside fire.


Den Moses use di anointin oil take anoint di Tabanako and evritin wey dey inside, so dat e go dey holy.


Wen Moses don set di Tabanako finish, e kon anoint and dedikate di tent, di altar and evritin wey dey inside.


As Jesus dey kom out from di wota afta John don baptize am, heaven open and John kon si God Spirit wey bi like dove, stay on-top Jesus head.


Di pesin wey God send dey tok about God word, bikos God dey give en Spirit to pipol.


and E don mark us as en own kon put en Spirit for awa heart, so dat wi go dey sure of all di oda tins wey E sey E go give us.


E dey help us wen wi dey trobol, so dat wi go fit help odas thru di help wey E help us.


Moses still sprinkol di blood for di tent and all di plate wey dem dey use take woship God.


But di pesin wey dey holy, don anoint una and all of una know sey na true.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ