Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 “Yu go put gold altar for di incense for di Testimony Box front kon put di curtain for di Tabanako gate.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den make yu put di incense altar for di front of di curtain wey dey di Testimony Box front (before di sakrifice place wey dey on-top di Testimony Box), where I go for meet yu.


Yu go put di altar for di burnt ofrin for di Tabanako gate and di tent where dem for dey do meetin.


Wen time don rish for di pipol to travel, Aaron and en sons must enter di tent kon take di curtain take kover di Kovenant Box.


Jesus ansa am, “Na mi bi di road, di trut and life. Nobody go fit go meet my Papa, unless e pass thru mi.


Christ nor enter di Holy Place wey human being build like di original building for heaven, but na heaven e enter and naw, e stand for God present for awa sake.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ