4 Yu go bring di tabol inside kon put di tins wey bilong to am on-top; den yu go bring di lampstand inside with en lamps.
“Make yu go kommand Israel pipol make dem give yu pure oil wey dem press komot from olive plant kon pour am for di lamp, so dat di lamps go always dey give lite.
For each Sabat Day, Aaron go always dey arrange am before God; dis na Israel pipol work forever.