Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 And e put di lamps before God, just as God kommand am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:25
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go make seven lamp for di lampstand kon stand am, so dat e go give lite to di aria for en front.


E put di lampstand inside di tent where dem for dey do meetin opposite di tabol for di sout-side.


Yu go bring di tabol inside kon put di tins wey bilong to am on-top; den yu go bring di lampstand inside with en lamps.


“Go tell Aaron sey make e put di seven lamp for where di lite go for dey shine for di lampstand front.”


So Aaron do as dem tell am. E put di lamp for di lampstand front, just as God kommand Moses.


Lite dey shine kom out from di throne and tonda dey make nois from am too. For di throne front, seven tosh wey get fire dey burn for der. Dis na God seven spirit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ