Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Den e spread di tent on-top di Tabanako kon kover am, just as God kommand am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Moses start to use di Tabanako kon put di stands for dia place, e arrange di frames kon tie di bars. E still arrange di posts.


E take di testimony stones kon put am inside di box, tie di poles for di box, den put di kover on-top.


di tent, di kover for inside and outside, di fine leda kover on-top am, di curtain for di door-mot,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ