Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den yu go dress Aaron with di holy garments kon anoint and santify am make e for fit serve as my priest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:13
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.


Yu go pour and anoint am with di anointin oil.


God wey dey mighty, en Spirit dey on mi, bikos E don anoint mi to prish good news give poor pipol; heal doz wey dia heart break; announce make dem release doz wey bi slave and free doz wey dey for prison.


Dis na part for di food wey dem give God, Aaron and en sons for di day wey dem make dem priest.


For dat day, God kommand Israel pipol make dem give dem dis part from di ofrin. Na law wey Israel pipol must obey forever.’ ”


Moses take Aaron sons go front, e wear dem di shirt, put sash round dia waist kon wrap dia head, just as God kommand.


I don separate mysef from di world for dia sake, so dat dem go fit separate diasef from di world too.


Di pesin wey God send dey tok about God word, bikos God dey give en Spirit to pipol.


Bikos Jesus do wetin God wont, all of us don dey holy thru di sakrifice wey e use en body make for us.


If pipol wey nor dey obey Man Pikin; dey take di kovenant blood make yeye and dey curse di Spirit wey bring grace, na how dia own ponishment go big rish?


But di pesin wey dey holy, don anoint una and all of una know sey na true.


As for una, di Holy Spirit wey Christ give una, dey stay inside una, so una nor nid anybody to tish una again. Evritin wey di Holy Spirit dey tish, na true and lie nor dey inside. Just as e don tish una, make una stay inside am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ