Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 40:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 “Yu go bring Aaron and en sons kom di door-mot for di tent where dem for dey do meetin kon wosh dem with wota.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 40:12
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu must anoint and santify di basin and en stand.


Yu go take Levi pipol kom di tent where dem for dey do meetin kon gada all di kommunity for Israel.


As Jesus dey kom out from di wota afta John don baptize am, heaven open and John kon si God Spirit wey bi like dove, stay on-top Jesus head.


Di angel ansa am, “Di Holy Spirit pawa go kover yu. So di pikin wey yu go born, go dey holy and dem go koll am God Pikin.


Di pesin wey God send dey tok about God word, bikos God dey give en Spirit to pipol.


Moses Law nor fit do dis tins, bikos di yeye life wey wi dey live don make di law weak. But God don free us wen E send en pikin kom like human being wey bi sina, make e for sakrifice ensef for awa sins.


but wen di rite time rish, God kon send en pikin wey woman born under di law,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ