11 Yu must anoint and santify di basin and en stand.
Hiram still make ten basin for each kart. One basin wide rish 6 fit wey go kontain 200 gallon of wota.
“Yu go still make bronze basin with bronze stand. Yu go put wota inside am kon put am between di tent wey dem for dey do meetin and di altar.
di burnt ofrin altar and evry oda tin, di basin and en lampstand.
di burnt ofrin altar with all di tins wey e dey use; di basin with en stand;
Den yu go anoint di altar for di burnt ofrin with all en tins kon santify di altar and e go bi di altar wey dey holy pass.
“Yu go bring Aaron and en sons kom di door-mot for di tent where dem for dey do meetin kon wosh dem with wota.
Wen Moses don set di Tabanako finish, e kon anoint and dedikate di tent, di altar and evritin wey dey inside.