30 Aaron tell dem wetin God tell Moses and Moses do di mirakles and signs for di pipol front,
So Moses koll all di eldas for Israel kon tell dem wetin Oga God kommand am.
Moses ansa again, “Na wetin I go do if dem nor bilive or listin to mi, but kon dey sey, ‘God nor appear to yu’?”
Den yu go tell am wetin e go tok. As for mi, I go tok thru una and I go tish two of una wetin to do.
E go help yu tok to di pipol and e go bi like sey naim bi yor mout and yu go bi like God to am.