16 E go help yu tok to di pipol and e go bi like sey naim bi yor mout and yu go bi like God to am.
I bin sey, ‘Una bi gods; bikos una bi di Most High God shidren.’
So, I go advise yu and make God dey with yu. Na yu go stand before God for dis pipol kon take dia matter go meet am.
Naw, make yu go and I go help yu tok kon tell yu wetin yu go tok.”
Aaron tell dem wetin God tell Moses and Moses do di mirakles and signs for di pipol front,
So, I take anoda book kon gi-am to my seketry, Baruk and e rite evritin wey I tell am. E rite evritin wey dey di first won kon add some oda ones wey I sey make e rite, join am.