10 Den Moses tell God, “My Oga God, Yu know sey I nor sabi tok well since dem born mi kon rish naw wey Yu dey tok to mi, yor savant.”
“True-true, una know pass evribody. So wen una die, wisdom go follow una die too.
But Moses tell God, “Na who I bi to go meet Fero or to karry Israel pipol komot from Egypt?”
Moses ansa again, “Na wetin I go do if dem nor bilive or listin to mi, but kon dey sey, ‘God nor appear to yu’?”
But Moses ansa, “If Israel pipol nor gri listin to mi, den how Fero go kon take listin to mi, since I nor dey fit tok well?”
But Moses ansa, “Since I nor fit tok well, how Fero go take listin to mi?”
So I ansa, “My Oga God, I nor sabi tok well and I still yong too.”
Na mi bring and save una from Egypt where una for bi slave. I send Moses, Aaron and Miriam kom help una.
So dem tish Moses all di wise tins wey Egypt pipol dey do and e kon get wisdom for how e dey tok and wetin e dey do.
bikos some pipol dey sey, “En letas dey heavy and get pawa well-well, but if yu si am for groun, e nor get pawa and e nor even fit tok well.”
But even doh I nor know how to tok, I know book. True-true, wi don let una know dis tins wey happen.