Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Di fine belt wey dem weave join di priest garment na di same material with am, so dat e go bi one piece with di gold, blue, purpol and red wool with fine linen, just as God kommand Moses.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:5
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,


Di waistband wey di artist weave go bi di same with di priest garment wey bi gold, blue, purpol and red wool, with fine linen wey dem weave.


Di garment wey bi tunik, di priest garment dress, di main priest garment and di breast plate, yu go wear dem for Aaron. Yu go use waistband wey dem weave well-well, take tie di priest garment for en body.


Dem make shoulder part for am kon tie am join di two kornas, so dat dem go join dem togeda.


E put di two onyx stones inside gold wey dem design, den rite Israel sons name put.


E go rule en pipol with betta mind and respet.


E wear di shirt and robe give Aaron kon tie di sash for en waist. E wear priest garment wey dem design for Aaron kon tie am with belt.


dey tish dem to do evritin wey I tish una. I go always dey with una until di world go end.”


I don already tell una wetin awa Oga God Jesus do for di nite wen dem sell am. And na Christ tok am by ensef. E take some bread for en hand


And di pesin wey stand for di lampstand centre, bi like Man Pikin. E wear long dress with gold belt for en waist.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ