Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 Moses si di work kon know sey dem do am, just as God kommand, so e kon bless dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:43
24 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So God si evritin wey E kreate and dem good well-well! And dat evening and morning kon make am di sixt day.


E bless Abram kon sey, “Make di Most High God bless Abram, di God wey kreate heaven and eart.


Wen e don give di sakrifice finish, e bless di pipol with God name


For Bul mont (wey bi di eight mont) for di elevent year, dem komplete di temple just as dem plan sey e go bi. Na seven years Solomon take build di temple finish.


As di pipol stand for der, Solomon turn face dem kon bless dem with God name.


Wen e stand up, e bless or di pipol as e shaut dey sey:


Afta David don give di sakrifice finish, e kon bless di pipol with God name and


Di priest and Levi pipol stand up kon bless di pipol and God ansa dia prayers from en throne for heaven.


Den di king turn kon bless Israel pipol as dem stand for der.


Di pipol tank di ones wey sey dem go stay for Jerusalem.


God glory go always dey forever! Make God always dey happy for di living tins wey E kreate!


Dem dey tish yor savant well and doz wey dey obey dem, go get betta reward.


kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.


Yu must make am with all di tins wey dem go put inside, just as I show yu.”


Israel pipol do all di work, just as God kommand Moses.


And e put di lamps before God, just as God kommand am.


So Moses and Aaron do as God kommand dem.


So I kon go hide am for Perat just as Oga God tok.


Dis na di law wey una go obey forever. Dem must do dis sakrifice wons for evry year to take santify Israel pipol from all dia sins.” So Moses do as God kommand am.


Joshua give dem gift kon tell dem make dem go back to dia house.


(Naw, Moses give Bashan land to half of Manasseh tribe and Joshua kon give Jordan River west to di oda half for Manasseh tribe and Israel pipol wey dey with dem.) Wen Joshua sey make dem dey go house, e give dem gift


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ