Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dem make shoulder part for am kon tie am join di two kornas, so dat dem go join dem togeda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den di oda two end for di two shain, yu go tie am join di two set kon still tie am join di shoulder pieces for di priest garment front.


E go get two pieces for front and back wey dem join for di shoulder.


Dem melt di gold kon turn am to flat shit, den kut am small-small, so dat dem go weave dem to di blue, purpol and red wool with fine linen and dis na di artist work.


Di fine belt wey dem weave join di priest garment na di same material with am, so dat e go bi one piece with di gold, blue, purpol and red wool with fine linen, just as God kommand Moses.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ