35 Di Kovenant Box, en poles and di kover;
“Make yu make one kover with pure gold; e go long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches.
And di ram skin wey dem dye red as kover; di fine leda kover and di curtain to guide am.
di tabol; all en tools and di bread for en present;
God angels wey kover di place where God dey show mesi and forgive sins, dey on-top dis box. But dis nor bi di time for mi to esplain all dis tins give una.
Di Holy Spirit kon esplain sey, “Di way to rish di Holy Place neva open as long as di old tent still dey.”