33 Dem show Moses di Tabanako, di tent and all di tins for inside. Di whole frame, bar, post and stands.
Den yu go make fifty gold hook take join di two set as one.
So dem kon finish di Tabanako work and di tent where dem for dey do meetin. Israel pipol do just as God kommand Moses.
And di ram skin wey dem dye red as kover; di fine leda kover and di curtain to guide am.