31 Den dem tie one blue rope join am with di priest kap for top, just as God kommand Moses.
“Yu go take pure gold take make one plate and wetin yu go rite on-top na, ‘Na God holy pass.’
Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.
Dem make one plate, di holy crown with pure gold and dem rite on-top am just as dem dey rite for seal sey, “Holiness na God own.”
So dem kon finish di Tabanako work and di tent where dem for dey do meetin. Israel pipol do just as God kommand Moses.
Moses do as God kommand am and wen dem don gada,