29 Di sash na fine linen and blue, purpol and red wool wey dem do with design, just as God kommand Moses.
fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,
“For where dem go pass enter di tent, yu go make fine linen curtain wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with design.
“For di kourtyard gate, make yu put curtain wey long rish thirty fit. Yu go make am with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with fine design and e go get four post with four bottom.
“Yu go weave di tunik with fine linen, den make di priest kap with fine linen and na who sabi design, go make am.
and fine linen priest kap, linen head-band and fine linen undawear.
Dem make one plate, di holy crown with pure gold and dem rite on-top am just as dem dey rite for seal sey, “Holiness na God own.”