28 and fine linen priest kap, linen head-band and fine linen undawear.
E go get hole for top and dem go weave di hole korna, so dat e nor go tear.
“Yu go weave di tunik with fine linen, den make di priest kap with fine linen and na who sabi design, go make am.
Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.
“Yu go make tunik and sashes for Aaron sons. Yu go make head-band for dem, so dat dem go get glory and beauti.
Make yu make linen for dem to take kover dia body: dem must kover demsef from dia neck go rish groun.
Dem weave fine linen for Aaron and en sons
Di sash na fine linen and blue, purpol and red wool wey dem do with design, just as God kommand Moses.
dia priest kap, di majik wey dem wear for dia hands and waist;
God tell mi, “Make yu go tell di king and en mama sey, make dem komot for di throne, bikos dia fine crown don fall komot for dia head.
Dem must wear turban and linen trousers without belt, so dat dem nor go sweet.
Den di priest go wear e linen robe and nika, remove di ashes for di fire wey dey di altar kon put dem near di altar.