Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 E get one bell and one pomegranate fruit round di robe, wey dem go take dey minister, just as God kommand Moses.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:26
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go make pomegranate fruit from blue, purpol and red wool round di ending for di dress bottom and gold bells go dey round am.


Di way yu go make am go bi one gold bell, one pomegranate fruit and dem go dey round di dress for bottom.


Dem use pure gold take make bell kon tie di bell between di pomegranate fruit round di robe.


Dem weave fine linen for Aaron and en sons


Yu bi royal gardin wey pomegranate fruit and fine fruit like Hena and Nard tree, full:


Yor lips bi like red klot; yor mout sweet well-well. Yor fore head for di lite klot wey yu take kover, bi like pomegranate fruit.


Even with di lite klot wey yu take kover, yor jaw still bi like pomegranate fruit.


One woman wey blood dey rush komot for en body for twelf years kon kom Jesus back, den e tosh en klot korna.


Una must fold una kover klot for di four korna.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ