25 Dem use pure gold take make bell kon tie di bell between di pomegranate fruit round di robe.
Pipol wey dey woship Yu, dey always dey happy; dem go waka for di lite wey dey yor present, bikos Yu don favor dem.
Dem make pomegranate fruit with blue, purpol and red wool with fine linen round di robe.
E get one bell and one pomegranate fruit round di robe, wey dem go take dey minister, just as God kommand Moses.
Yu bi royal gardin wey pomegranate fruit and fine fruit like Hena and Nard tree, full: