Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Dem make pomegranate fruit with blue, purpol and red wool with fine linen round di robe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey bi like betta fine oil wey dem pour for pesin head, wey rush go en bear-bear. E rush go Aaron bear-bear and di holy garment wey e wear.


Yu go make pomegranate fruit from blue, purpol and red wool round di ending for di dress bottom and gold bells go dey round am.


Di robe centre open like kollar wey dem weave di korna round, so dat e nor go tear.


Dem use pure gold take make bell kon tie di bell between di pomegranate fruit round di robe.


But di fruit wey di Holy Spirit dey bear inside us; na love, joy, peace, patient, kindness, goodness, faithfulnes,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ