Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dem tie di Breast Plate for di rings to di priest garment rings with blue rope, so dat e go dey for di priest garment belt top and di Breast Plate nor go luz komot from di priest garment, just as God kommand Moses.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.


Di waistband wey di artist weave go bi di same with di priest garment wey bi gold, blue, purpol and red wool, with fine linen wey dem weave.


Dem still make two gold rings kon tie dem join di bottom for di two shoulder pieces for di priest garment front, near where dem join am for di priest garment belt.


Den Jesus tell en disciples, “If anybody won follow mi, e must deny ensef, karry en cross and follow mi.


Bikos God foolishness wise pass all di sense wey human being get and God weakness strong pass all di pawa wey dem get.


But God choose wetin di world tink sey dey foolish and weak, so dat wise and strong pipol go shame.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ