Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Dem still make two gold rings kon tie dem join di bottom for di two shoulder pieces for di priest garment front, near where dem join am for di priest garment belt.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:20
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di waistband wey di artist weave go bi di same with di priest garment wey bi gold, blue, purpol and red wool, with fine linen wey dem weave.


Den dem use gold take make two rings put for di oda two end for inside di priest garment for di Breast Plate.


Dem tie di Breast Plate for di rings to di priest garment rings with blue rope, so dat e go dey for di priest garment belt top and di Breast Plate nor go luz komot from di priest garment, just as God kommand Moses.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ