Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E use gold, blue, purpol and red wool with fine linen take make priest garment.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:2
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king dota dey always dey happy for en room afta e don wear en fine-fine klot wey dem make with gold.


fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,


Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.


Dem melt di gold kon turn am to flat shit, den kut am small-small, so dat dem go weave dem to di blue, purpol and red wool with fine linen and dis na di artist work.


E wear di shirt and robe give Aaron kon tie di sash for en waist. E wear priest garment wey dem design for Aaron kon tie am with belt.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ