18 kon tie di oda two end side for di two shain to di two setin, den tie dem for di priest garment shoulder pieces front.
Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.
E go get two pieces for front and back wey dem join for di shoulder.
Dem tie di two gold shain to di two rings for di Breast Plate ending
Den dem use gold take make two rings put for di oda two end for inside di priest garment for di Breast Plate.
Yor face dey shine well-well, bikos of di oil wey dem take rub am and di difren shains wey yu wear, don make yor neck fine too.