16 Dem make two gold dekorashon and two gold ring kon tie di two rings join di end side for di Breast Plate.
Yu go make four gold ring kon put am for di four leg; two-two ring for each side.
Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
Make yu set am with gold for two place,
Dem take pure gold make shain wey twist like rope.
Dem tie di two gold shain to di two rings for di Breast Plate ending