14 Di stones na Israel twelf sons name and each name na akordin to di twelf tribes and dem make am as dem take seal am.
Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.
and di fourt row na with chrysolite stone, onyx stone and jasper stone. Dem put dem inside di gold wey dem dekorate.
Dem take pure gold make shain wey twist like rope.
E get big wall wey high with twelf gate and dem rite di twelf tribes for Israel put.