Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 and di fourt row na with chrysolite stone, onyx stone and jasper stone. Dem put dem inside di gold wey dem dekorate.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

(Di gold wey dey di land, dey pure and difren-difren good iron still dey der too.)


I don try to prepare silva, gold, bronze, iron, timba, stones wey dear, jem stones to take make di floor and many marbols to take build di temple.


Make yu use pesin wey know how to rite for stone take rite Israel shidren name for di two stones and make yu put dem on-top di gold.


Den yu go take two onyx stone kon use am rite Israel tribe names put for inside.


di third row na with jacint stone, agate stone, ametist stone


Di stones na Israel twelf sons name and each name na akordin to di twelf tribes and dem make am as dem take seal am.


En hand round like gold with beryl stone and en body bi like elefant horn wey dey shine like safaya stone.


All di four wheel bi like jasper and each one dey shine like gold and dem build dem like sey one wheel dey inside anoda one.


onyx, karnelian, chrysolite, beryl, topaz, krisoprase, jacint and ametist.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ