Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Dem put four row of stones on-top am: di first row na with rubi stone, topaz stone and beryl stone.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Topaz stone wey fine pass and di gold wey klean pass, dem nor fit kompare dem with wisdom.


Yu go rite Israel twelf shidren names put for di stones and nor-tin go fit klean dem komot.


Di sekond row na turkwoise stone, safaya stone and emerald stone;


Na skware e bi, e doubol di Breast Plate and e long rish nine inches kon still wide like dat wen dem doubol am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ