Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 39:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 From di blue, purpol and red wool, dem kon make garments wey dem weave to take serve for di sanctuary; dem make holy garments for Aaron just as God kommand Moses.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 39:1
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My God! Nobody fit shange yor laws! Yor kingdom dey holy and Yu go rule forever and ever.


fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,


“Make yu still make di Tabanako with ten curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool. Make yu make di curtains like angel wey get feada and na who dey design go do dis work.


Di workmen go use gold, blue, purpol and red wool, with fine linen.


di garment wey dem weave; di holy garment wey Aaron and en sons go wear to take serve as priest;


di garment wey dem weave to take serve for di Holy Place; di holy garments for Aaron and di garments for en sons to take serve as priest.”


And evribody wey get blue, purpol and red wool, fine linen, goat hair, ram skin wey dem dye to red and fine leda, bring dem kom.


round di stands for di kourtyard and di stands for di gate; all di tent pins with di ones wey dey round di kourtyard.


Di garment wey dem weave to take serve for di Tabanako, di holy garments for Aaron; di post and di garment wey en sons go wear take serve as priest.


Wen di priests enter di temple kom out and dem won go outside for di kourtyard, di holy klot wey dem wear take serve God, dem must leave am for dis rooms before dem komot. Dem must wear anoda klot before dem go-go where pipol gada dey wait dem.”


“Dis na di temple law: All di aria wey dey near am on-top di mountin, der holy.


Na wons Jesus enter di place wey holy pass. E nor enter with goat or ram blood, but na with en own blood, so e don save us forever and ever.


Christ nor nid to offa ensef evry year like di High Priests dey do for di temple with animal blood,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ