Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Den e put di poles inside di rings for di altar. E make di altar with board and e get holes.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E take akasia wood make poles kon kover dem with bronze.


E make di bronze basin and en bronze stand from di mirror wey bilong to di wimen wey dey serve for di Tabanako gate.


But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.


But for wi wey God don koll, weda wi bi Jew or Greek; na Christ bi God pawa and wisdom wey save us.


Bikos wen I dey with una, I plan sey, Christ wey dem kill for cross, na only en message I go tok to una about.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ