5 E make four rings for di bronze frame for di four korna, so dat space go dey for di poles.
Di rings go dey near di rim and e go bi di poles wey dem go take dey karry di tabol.
Use bronze make filter and ring for en four korna.
E make bronze frame for di altar and for under am.
E take akasia wood make poles kon kover dem with bronze.