Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 round di stands for di kourtyard and di stands for di gate; all di tent pins with di ones wey dey round di kourtyard.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu guide dem with twenty bronze post kon put dem on-top anoda twenty bronze stand, den hang di curtains with silva hook wey dem join with di silva rod wey join di post.


“All di tins wey dem go use inside di tent and all di peg wey dem go take hold di tent and di kourtyard curtains, na bronze dem go take make dem.


With dem, Bezalel make di stand for di tent door where dem for dey do meetin and di bronze altar; di bronze frame for am and all di tins wey dem go use for di altar,


From di blue, purpol and red wool, dem kon make garments wey dem weave to take serve for di sanctuary; dem make holy garments for Aaron just as God kommand Moses.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ