30 With dem, Bezalel make di stand for di tent door where dem for dey do meetin and di bronze altar; di bronze frame for am and all di tins wey dem go use for di altar,
Make yu guide dem with twenty bronze post kon put dem on-top anoda twenty bronze stand, den hang di curtains with silva hook wey dem join with di silva rod wey join di post.