Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Exodus 38:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den e make all wetin dem go use for di altar. Tins like pot, shovel, tossin pot, meat hook and fire pan and na bronze e take make all of dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Exodus 38:3
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di pots, shovels and di meat fork. All di tins wey King Solomon give Hiram make e do for God Temple, dem make dem with bronze wey dem polish.


E still make one bronze basin kon koll am “Di Sea.” If dem measure am from one side to di oda, na 15 fit e bi; e round for shape kon high rish seven and half fit. Di basin round rish 45 fit.


Yu go use bronze take make all di ash pots, shovels, tossin pot, meat hooks and fire pans.


E make horn for en four kornas; di horns na part of am. And e kover dem with bronze.


E make bronze frame for di altar and for under am.


Naw, na so di priest dey trit di pipol: Wen anybody dey make sakrifice, as di meat dey boil, di priest savant go kom with fork wey get three head.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ